Jump to content

Benin City

From Wikipedia
Rivishon wey hapun for 18:35, 8 December 2022 by Rotondus (tok | tins wey e put) (Katigori)
(dif) ← Rivishon wey don old | Rivishon wey hapun last (dif) | Rivishon wey dey niu → (dif)

Benin City na di kapital an di largest city of Edo State for southern Naija. E com bí di fourth-largest city for Naija after Lagos, Kano and Ibadan, and e com get a total population of 1,782,000 as of 2021.[1]